For Online PR / Hype / Music Promotion Call 08074130688


Ay Gold Ft Danny – E Go Better (Freestyle) With Lyrics Mp4 Download

Fast Rising artiste Ay gold drop another new hot freestyle with Lyrics which he featured Danny and titled it E Go Better (Freestyle)

Lyrics

Danny omo mummy sing song Ay Gold on this one…olorunmi Senddowntherain yeah…
Wetin man dey see tell me why badman no go tire o
Wetin man dey see all the small small Boyz
Don dey wire o
Covid – 19 showface set the whole thing on fire o
But I know.oo
But I know oo yeah
E go better..cos where there is Life oo there is hope
E go better asabi sey no be the end of the road..
E go better I get big God for back..I no stand alone o
E go better o..E go better yeah yeah!!

12 thoughts on “Ay Gold Ft. Danny – E Go Better (Freestyle)

  1. Pingback: Sevink Molen
  2. Pingback: chat rooms
  3. Pingback: altogel
  4. Pingback: bgame777
  5. Pingback: pgslot
  6. Pingback: Plinko
  7. Pingback: Fortune Tiger
  8. Pingback: 煙彈
  9. Pingback: freshbet connexion
  10. Pingback: alyarmook

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *