
One of our own son here wey he stage name na Pure Talent, nai cause some trouble for studio here with one hot Jam wey he just drop wey he title “My Blessings” ft Lazyboi.
Na since morning the jam dey repeat for studio and na one cold Moet and Chicken I take dey press the music down since make wetin Dem Pure Talent & Lazyboi sing for inside fit enter my body well like Cold AC. Song was produced by mad finger & Mxm by frizzy d
DOWNLOAD AUDIO
Chúng mày cầm tiền lừa đảo của người khác có ngủ ngon không?
Địt mẹ nó, tao vừa bị hack mất cái nick Facebook sau khi đăng ký ở đây.