Naija Music
Segxzy – Bad Belle
For Online PR / Hype / Music Promotion Call 08074130688
Port harcourt/Auchi brought up artist; “SEGXZY”, is back with a banging hit song for his fans to feast on as the year approaches the end of its first quarter.
The song which is titled “BAD BELLE”, is aimed at haters and all who retard progress. Ola-Fadunsin Segun John as Segxzy is fully known, is a full blown Reggae/Afro artist and hails from Osun state, specifically Ilesha west.
Get “Segxzy – Bad Belle” On DIGITAL PLATFORMS HERE
His hit songs cut across songs like Joy, Now Na Morning, Gawu, Konji, life and The now released Bad belle. Segxzy’s interest cuts across technical focus and entertainment. Bad belle is his newest release.
Listen, Download and Enjoy Below:
DOWNLOAD MP3: Segxzy – Bad Belle
STREAM & BUY ON DIGITAL PLATFORMS
Quotable Lyrics
Segxzy! Now Na Morning!
Mmmmm Na na na na Na!!!
Small girl
Dem tell you yesterday
but you no hear
E don clear
All your shakara don end
no more denge
When dey tell you
You go dey vex
You use your backside
dey oppress
Your mate dey school you dey flex
even the gateman jenbe
When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you
You go just dey call them
Bad belle, Bad belle
Bad belle o oh
And e don hooke you
Shey dem still be bad belle, bad belle
Bad bell oo
Wetin you wan kill yourself for
Who don pass you, don pass you o
Make you loyal for who you loyal for
So you sef go fit to grow
Segxzy don go front o
Backward never o
Segxzy dey sail oh
And you cannot sink my ship o
When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you
You go just dey call them
Bad belle, Bad belle
Bad belle o oh
And e don hooke you
Shey dem still be bad belle, bad belle
Bad bell oo
Anything you sow, mmmmm
Na him you go wear
Soldier come soldier go
We still dey dere,
As you wan stab me for back
No forget say!
another person dey your back o
Cos if you live by the sword!
You go! U go kpai by the sword o
When them tell you, tell you, tell you, tell you, tell you
You go just dey call them
Bad belle, Bad belle
Bad belle o oh
And e don hooke you
Shey dem still be bad belle, bad belle
Bad bell oo
Omo I dey tell you
If you like you hear
If you like you no hear
Nothing goes for nothing
The man you fall today
You no go see am fall tomorrow
Now Na Morning
You cant outshine your master
Leave a Reply
-
Mixtape & Ep2 weeks ago
EP: Alusigeeman – Renowned
-
Entertainment & Gist1 week ago
Tito Da.fire Releases “majekaja” A Remastered Version Of One Of Afro-fusion And Afrobeats Pioneer Songs That Topped Charts
-
Dj Mixtape2 weeks ago
DYC Music Entertainment Ft. DJ Pop – Best of Olligee & Afro Pop Party Mix 2024
-
Naija News1 day ago
Breaking: Viral Igbo Religion Priest’s Shocking Reversal: Recants Senseless Claims Against Jesus Christ’s Supreme Power After Warning from Prophet Jeremiah Fufeyin
-
Bubbling Under1 week ago
Mr Rise – Tell Me
-
Naija News1 week ago
Junior Pope: Prophet Jeremiah Fufeyin’s Prophecy Sends Chills Down Spines, Raises Questions on Fate and Destiny
-
Naija Music1 week ago
Nuzzi Unveils Sensational EP “Roses N Diamonds,” Showcasing Musical Brilliance and Artistic Innovation
-
Dj Mixtape2 weeks ago
DJ Kcee Ft. HypemanPM – TGIF Live Mixtape
Pingback: Segxzy – Bad Belle – 47trends
Pingback: 다시보기
Pingback: 뉴토끼