Connect with us

Naija Music

Rich Fame – Back 2 Da Matter

Published

on

For Online PR / Hype / Music Promotion Call 08074130688


Ezekiel Richard known professionally as RICHFAME, Is a Nigerian born, American base Afrobeat/Afropop artist, Singer, Songwriter and Performing artist.

Follow On Twitter: @itsrichfame

Listen, Download and Enjoy Below:

DOWNLOAD MP3: Rich Fame – Back 2 Da Matter

Watch Lyrics Video Below:

Pre chorus:
When I get the bag they know me
They wan hear about my story
Because man don hustle
Man don tight
Everything fresh
Everything Nice
We give God the glory
Shey you dey hear my story
Oh no no

Hook:
Back to the matter omo yh
The story Wey I tell you no be Shakespeare
Omoge make you debe
Na money dey call my phone
Make you dey there for me
Dey there for me
Make you dey there for me
Omoge omoge

Verse:
You know say me na talk and do
Oh na na na na
Make you whine that waist for me o
Go down low low
This song don cause many things
I hope e no go put me for yawa
Me no want no Wahala
I’m all about pounds and dollars

Pre chorus:
When I get the bag they know me
They wan hear about my story
Because man don hustle
Man don tight
Everything fresh
Everything Nice
Just give God the glory
Shey you dey hear my story
Oh no no

Hook:
Back to the matter omo yh
The story Wey I tell you no be Shakespeare
Omoge make you debe
Na money dey call my phone
Make you dey there for me
Dey there for me
Make you dey there for me
Omoge omoge

Verse 2:
Get plenty money
Make you whine am for daddy
Big big Bakasi
This one na old school bakasi
Been a long time coming
Chilling with the vibes
Money keep calling
Tell me what’s the plan
I don’t wanna waste no time
I don’t wanna waste no time
Oh na na na

Hook:
Back to the matter omo yh
The story Wey I tell you no be Shakespeare
Omoge make you debe
Na money dey call my phone
Make you dey there for me
Dey there for me
Make You dey there for me
Omoge omoge

Yung Zeelee, C.E.O/Founder Of TRENDJAMZ MEDIA & 47trends, Computer Engineer | UI/UX Designer | Web Developer | Music PR/Blogger brings you the Nigerian News, Music and All Informative Messages On This Medium. Connect With Me Via: Twitter: @Iamyungzeelee_ Instagram: @Iamyungzeelee Facebook: Yung ZEELEE MD Zillz Call/Whatsapp: +2348074130688

2 Comments

2 Comments

  1. Pingback: More Help

  2. Pingback: David T Bolno and Dr Stacy Pineles

Leave a Reply

Advertisement

Trending Post