Connect with us

Lyrics

Taazee Ft. Diamond Jimma – Oluwa Lyrics

Published

on

For Online PR / Hype / Music Promotion Call 08074130688

Intro:
Nna na na na na na na… na na na na na… Scrrrrrbeng me I dey here o, Taazee eh… Freshout Ji masun Ji masun…

Pre Chorus:
Oro agba ti o sheh lowuro a sheh lale
Baba n be ko ni fimile
Man dey work everyday
Man go chop everyday o
As I dey work I dey pray
Me I dey pray for the pay day
Me I dey tell daddy say
Make e open my way

Chorus:
Oluwa! Oluwa!! Oluwa!!!
Baba make me Go bigger
Go bigger Go bigger yeah (repeat chorus 1x)

Verse1: (Taazee)
A ti ko pe mo ma lowo mo ma blow
No be lie, na something wey I know well
My mama pray for me, My papa pray for me God dey for me (repeat 1x)
Oh oh yeah…
No be say I no fit do juju carry
Na me know wetin God don tell me
Say e go stew for me
Say e go soft for me
E go tally

Pre Chorus:
Oro agba ti o sheh lowuro a sheh lale
Baba n be ko ni fimile
Man dey work everyday
Man go chop everyday o
As I dey work I dey pray
Me I dey pray for the pay day
Me I dey tell daddy say
Make e open my way

Chorus:
Oluwa! Oluwa!! Oluwa!!!
Baba make me Go bigger
Go bigger Go bigger yeah (repeat chorus 1x)

Verse 2: (Diamond Jimma)
Ya ya ya ya ya ya ya…
And anything ti n ba dawo le ko ma yori si rere
Aje olokun f’ile mi shey ibugbe
Ota mi po gan, awon to n sho mi yapa
Kori ko mi yo ma je n ko sinu sapa
Omo araye awi aso, f’ejo mi suun omo eniyan sha la sho mi
Emi o ma ni gbo ohun t’enu n so
Ori mi n lago, Oluwa sha lo n sho mi
Oluwa, Oluwa jowo gbe mi ga ma je ki n j’iya
Je ki n grow bigger, toju mother, o shi ma da fuun mi

Pre Chorus:
Oro agba ti o sheh lowuro a sheh lale
Baba n be ko ni fimile
Man dey work everyday
Man go chop everyday o
As I dey work I dey pray
Me I dey pray for the pay day
Me I dey tell daddy say
Make e open my way

Chorus:
Oluwa! Oluwa!! Oluwa!!!
Baba make me Go bigger
Go bigger Go bigger yeah (repeat chorus 1x)

Outro:
And anything ti n ba dawo le ko ma yori si rere
Aje olokun f’ile mi shey ibugbe
Ota mi po gan, awon to n sho mi yapa
Kori ko mi yo ma je n ko sinu sapa…
Scrrrrbeng me I dey here o… Taazee eh eh eh!.

DOWNLOAD MP3: Taazee Ft. Diamond Jimma – Oluwa (Here)

Yung Zeelee, C.E.O/Founder Of TRENDJAMZ MEDIA & 47trends, Computer Engineer | UI/UX Designer | Web Developer | Music PR/Blogger brings you the Nigerian News, Music and All Informative Messages On This Medium. Connect With Me Via: Twitter: @Iamyungzeelee_ Instagram: @Iamyungzeelee Facebook: Yung ZEELEE MD Zillz Call/Whatsapp: +2348074130688

5 Comments

5 Comments

  1. Pingback: Online businesses

  2. Pingback: 토렌트 사이트

  3. Pingback: Devops consulting companies

  4. Pingback: Recommended Reading

  5. Pingback: bloten tieten

Leave a Reply

Advertisement

Trending Post