Connect with us

For Online PR / Hype / Music Promotion Call 08074130688


An unnamed woman in Sapele, Delta State, has reportedly lost her life after a two-month dry fasting.

Eyewitnesses said that the incident happened along MTN Road, Okirigwhere in Sapele.

It was gathered that the woman, her husband, son, and a friend locked themselves inside the house for two months to complete the 60-day fasting.

Our correspondent gathered that a family friend allegedly initiated the fasting which they later joined.

Onovwakpoyeya, however, assured that investigations would be intensified in that direction.

However, Sapele Oghenek who confirmed the incident, wrote:

“* One Family for Sapele here for MTN Road, Okirigwhere embarked on 2 Months Dry Fasting and the wife die during the process*

“A family of Husband, Wife, Son and Friend wey lock themselves for inside house for about 2 months, na today nai neighbours just dey discover say one of dem (the wife) don die. The pikin don lean like broom as e say na so so water dem dey drink for about 2 months now. The friend wey dey house with dem for since December say dem dey fast. This issue happen today for No 15, G-Class House, MTN Road, Okirigwhere, Sapele.

Woman Dies After Embarking On 2 Months Dry Fasting In Sapele
Compund where the incident reportedly happened
“Dem don carry those wey survive go Warri as ambulance carry the dead body of the wife go Central Hospital for Warri.

“Mainwhile, for the video wey we upload so, the lean woman wey dey waka go for the gate nai be the so called friend wey con follow the family stay and people dey suspect say na witch because neighbours say dem dey give dem food but she go troway am dey tell d boy make he nor eat.

“The lean boy wey he picture appear under this update so, he fat full ground before. If e dey waka, ground dey shake. Na this friend wey come follow dem stay so, nai initiate the dry fasting for this family wey take the life of the wife so.
“Make dem investigate this matter well sha.

“Weytin be unu reaction to this development?

Yung Zeelee, C.E.O/Founder Of TRENDJAMZ MEDIA & 47trends, Computer Engineer | UI/UX Designer | Web Developer | Music PR/Blogger brings you the Nigerian News, Music and All Informative Messages On This Medium. Connect With Me Via: Twitter: @Iamyungzeelee_ Instagram: @Iamyungzeelee Facebook: Yung ZEELEE MD Zillz Call/Whatsapp: +2348074130688

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Post